Musbahu (no be im real name) na pesin dem born wit both man and woman bodi part. Na intersex dem take born am, wey mean say, as far as na mata of im bodi, Musbahu no follow join man or woman. Wen ...